We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Mr. Oga

from OBEHI by Chris Obehi

supported by
/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      €1 EUR  or more

     

  • Compact Disc (CD) + Digital Album

    CD Digipack

    Includes unlimited streaming of OBEHI via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    ships out within 5 days

      €15 EUR or more 

     

  • Poster/Print + Digital Album

    A beautiful printed artwork by Studio Pica with a plenty of symbols about my story.

    Includes unlimited streaming of OBEHI via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    ships out within 1 day
    edition of 100 

      €5 EUR or more 

     

lyrics

Mr Oga yo Mr Oga
Mr Oga yo Mr Oga
na waitin I do you
because of small power wey you get na every day na so so wahala
them dey give ooh
ah ah story story na this story wey my people know well well ah ah
story story I want to yan a story na better better story wey my people know well well
ah ah so listen now Mr Oga wey we dey talk about
when you get money plenty plenty money people go call you Oga Oga Oga
Oga means say in Nigerian language person wey get plenty plenty money
he get power if he do anyhow as he like
Mr Oga if you see an arab man he get the way he take dey express e own Mr Oga oh na the way we wan talk am now oh
if you see an arab man if he wan talk se Mr Oga oh he go talk se
he go se Mudir Kabir
but if you come see a Gambian man
he get the way he dey express e own oh
he go come look you he go come talk se Malakeba
when we talk about an Italian man
an Italian man get the way he take dey express their own oh
an Italian man go look you he go come smile
he go come talk se Capo Capo Capo
oh ya na
when you get e money people go call you Oga
but when the money finish them go call you monkey
them go call you thief thief them go even call you witch witch
them go talk se se na you be kpakooh
ah ah now we are going to talk about Oga control control with him power Oga command he dey command anyhow
Oga control control with him power
Oga command he go dey command anyhow
na so so wahala them dey give e oh
ah ah ah ah now we are going to talk about Oga control and you are going to reply you are going to say waitin I do you ah ah
waitin I do you ah ah
waitin I do you amunì
Oga control
waitin I do you
Oga power
waitin I do you
Oga command
waitin I do you
you go dey command anyhow you go dey command anyhow
Oga control waitin I do you Oga power waitin I do you Oga command waitin I do you
you go dey command anyhow you go dey command anyhow
Eh wahala Oga eh wahala Oga eh wahala Oga eh
Oga control
waitin I do you
Oga power
waitin I do you
Oga command
waitin I do you
you go dey command anyhow you go dey command anyhow
EhwahalaOgaehwahalaOgaehNawah nawahsenawahnawah nawahnawah nawah na so so wahala them dey give e oh oh

credits

from OBEHI, released March 30, 2020

license

all rights reserved

tags

about

Chris Obehi Warri, Nigeria

Singer and songwriter born in Nigeria. In his journey to Italy he had to first cross the desert and spend some weeks in the Libyan jails; then he managed to cross the Mediterranean Sea. Once arrived, Chris started performing in the street of Palermo. In march 2020 his first album was released, and his songs are becoming increasingly popular.
info/mgmt: fabio@800a.it
book: carmine@djangoconcerti.it
... more

contact / help

Contact Chris Obehi

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Chris Obehi, you may also like: